Lyrics: Laycon – Verified Ft. Mayorkun

Laycon Ft. Mayorkun - Verified Lyrics

Lyrics: Laycon – Verified Ft. Mayorkun.

LYRICS

[Pre-chorus]
Oya put your lighters up if you know say you go represent oh, awa wa okay, you get the evidence
Too much opolo unto intelligence, social media no be real life but confirm

[Chorus]
Shey you see we dey verified, confirm, shey you see we dey verified, confirm

[Verse 1 – Mayorkun]
Wo pawon bi cigar, kilode to bad bayi, look at me head to toe, look like I came here to play
Erekere ni’n doyun, I’m on my grind grind, who’s on the line line, on your mark, get ready to go
Eskelebe si elebe one, come and take your baby, your woman wan ginger me
Rema sef Don Jazzy
Eskelebe si elebe two, come on grab your daddy ah, make dem tell Alhaji ah before she call me zaddy

[Pre-chorus]
Oya put your lighters up if you know say you go represent oh, awa wa okay, you get the evidence
Too much opolo unto intelligence, social media no be real life but confirm

[Chorus]
Shey you see we dey verified, confirm, shey you see we dey verified, confirm
Shey you see we dey verified, confirm, shey you see we dey verified, confirm

[Verse 2]
Brah, I’m on a new level, never unfresh it’s impossible
No be competition we take qualify, make I get the clean up make I sanitize
From the West to the South to the East, even aboki dey dance to the beat
VVIP lifestyle classy, shey you see when we move we dey be like the gang
For ketu ojuelegba we be confirm, Yaba ebutemeta, we be confirm
Hey oshodi isolo, oya confirm, agege festac, confirm
Lekki ikoyi way, won ma confirm, Ajah obalende, we be confirm
For Lagos island, oya confirm, we take over the place, we be confirm, banger

[Pre-chorus – Laycon & Mayorkun]
Eskelebe si elebe one, come and take your baby, your woman wan ginger me
Rema sef Don Jazzy
Eskelebe si elebe two, come on grab your daddy ah, make dem tell Alhaji ah before she call me zaddy
Oya put your lighters up if you know say you go represent oh, awa wa okay, you get the evidence
Too much opolo unto intelligence, social media no be real life but confirm

[Chorus]
Shey you see we dey verified, confirm, shey you see we dey verified, confirm
Shey you see we dey verified, confirm, shey you see we dey verified, confirm

Lyrics: Laycon – Verified Ft. Mayorkun.

Avatar
About Sandra 3930 Articles
I'm a professional female blogger. I love blogging so much.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.